Оберіть трек для відтворення
Share funds
Rydaman pon the sound
Clear Road
That is I man fi di girl dem selecta
New Generation
Bad N thing Mad and clean
Make them go wild and say
Fi di girl dem
Oya see your space oo
Clear road, clear road
Clear road, clear Road
Money give me peace of mind
Remind me those days Badman sleep for tiles
Hmmmm, sing awilo
Make I just Juba di come dance awilo
Lady koi koi give me bitcoin
Lady koi koi give me bitcoin
Lady koi koi give me bitcoin
Lady koi koi give me bitcoin
BTC, USDT
BTC, USDT
BTC USDT
BTC USDT
High rate on a highway
High rate on a highway
High rate on a highway
High rate on a highway
Baskelebe tisi Alaba
Tisi Alaba ba
I waka waka waka
Port Hacourt to Alaba (how long?)
Me and my guys we on our way go club
Na once Evil receive
Na once Evil Received
Na once I check am
Login binance comot millions
For spending all night
BTC is up, btc is up
Btc is up, Send wallet
So there's something extra
All season we hot, no hype
Everyday new level
So now you know, na we be men wey mount
Balance no dey go down
Spending, spending, spending
Baskelebe tisi Alaba tisi Alaba (Wavegod)
I waka waka waka
Port Hacourt to Alaba
Baskelebe tisi Alaba tisi Alaba
Na so I waka waka waka
Port Hacourt to Alaba
Cause MENDEM Kpochiri
Mendem mount, funds dey
Men account, money dey bank
There's money on Ground
Cause MENDEM kpochiri
Mendem mount and men wey kpochiri
Where men mount
And funds come de men account
You wan run your mouth where mendem mount? We go burst head burst your mouth
Doings Dey cry!!
Lady koi koi give me bitcoin
Lady koi koi give me bitcoin
BTC
seh seh
Seh seh seh