Оберіть трек для відтворення
Yeah
Time wait for no man
Once you see your helper meet am
Aiye le le yi
You just gats be wise
Eko le le yi
Just trust no one ahhh Ann
To much oppression for my hood
Oh lord help me
Cause you no say I no dey do
Things Wey my Mumsi say make I no do
Ahh Ann I've always been humble oooo
Mama and God Mama and God
Wetin Dey do
My eyes can see
But my mouth can't talk
She's been praying for me
To get to the top
I will always love her
Till the kingdom come
Mama and God Mama and God
Wetin Dey do
My eyes can see
But my mouth can't talk
She's been praying for me
To get to the top
I will always love her
Till the kingdom come
Where's my helper ooo
Alanu mi da
I need my helper ooo
Alanu mi da
Mo duro Dede
I stay gallant
Even if challenges come
I go Dey for am
Ohh father
Help me with my music career
God punish people
Wey say I no go go further
Bad belle say I no sabi sing
I just Dey leave them
E bi ti ma de
Olorun Mo ma de be
Enter record label
Sponsor family them
Base on believe
I go reach there
Mama and God Mama and God
Wetin Dey do
My eyes can see
But my mouth can't talk
She's been praying for me
To get to the top
I will always love her
Till the kingdom come
Mama and God Mama and God
Wetin Dey do
My eyes can see
But my mouth can't talk
She's been praying for me
To get to the top
I will always love her
Till the kingdom come
Where's my helper ooo
Alanu mi da
I need my helper ooo
Alanu mi da
Yeah
Zero friends cause I no trust them
Them fit do me bad and still pretend
I believe in God and I have confidence
E be ti Mo fe Dey Omo ma de be