Оберіть трек для відтворення
Bunuh, dos, tres - gbe body (Banger)
Rhedboy ti de, awon lo mo
Omo I no dey joke oh
Gbe mi, gbe mi, ma jo oh
Shey you no dey see say I just drop gbedu
E enter body, omo e dey ginger
Dem talk say na who be the main guy
Oya tell me, na who go fit try
E sure for me, na confirm, no be fere
Boys wan talk, but dem no fit dare
Talo le? Who wan test
Inside my GLE, shakabula rest
Oya balance! (Gbe!)
Oya whine am! (Gbe!)
Girlie dey burst my bololo
Body dey high me like ogogoro
Omo I dey waka no security oh
I just load one shakabula inside my GLE
If you no get money, omo no follow me oh
We dey ball for club, no be small tin oh
Jaiye lo! No time for dulling
Baddest vibe, omo na me be the topic
Too many wins, dem wan come copy
If you sabi play ball, oya come dribble
She say, Baby, biko na wah
I tell am, Shhhh, hold am tight
We no dey form, we dey shut down
Every show, na back-to-back
Tunde don dey craze oh (ehn)
For your waist oh (whine)
I go pay for your lace oh (ahh)
Girl I dey craze oh
Shakabula (pom)
Oshey oh (fire)
Even egbon dey collect DND
Omo jaiye lo, we dey ball tire