Enemies fe kin ma kee
Dey want make life tire me eee
And nobody really dey care
And I gat no choice
See that chocolate
He sweet, but Jedi wey you go face
Na why I no dey rush for fame
Cause Emi lokan huh
Make person rush go tell person
Tell another person
Small boy don jam big blessing
Explosion yen pooo
Make person rush go tell person
Tell another person
Small boy don jam big blessing
Explosion yen pooo
Emi ole jabo
Emi ole jabo
I hear say na don dey get KAKUS
But temi wan gbo oooo
Emi ole jabo
Emi ole jabo
I hear say na don dey get KAKUS
But temi wan gbo oooo
Doctor say push, she push
Omo dey kee kee
I no know say life na shege
Smoking trees, alcohol na my baby
Huh huh crazy
Different motive of life
Different picture different camera
I took them I combine
Ohh I just want make make mama
Make person rush go tell person
Tell another person
Small boy don jam big blessing
Explosion yen pooo
Make person rush go tell person
Tell another person
Small boy don jam big blessing
Explosion yen pooo
Enemies fe kin ma kee
Dem want make life tire me eee
And nobody really dey care
And I gat no choice
See that chocolate
He sweet, but Jedi wey you go face
Na why I no dey rush for fame
Cause Emi lokan huh huh
Emi ole jabo
Emi ole jabo
I hear say na don dey get KAKUS
But temi wan gbo oooo
Emi ole jabo
Emi ole jabo oo
I hear say na don dey get KAKUS
But temi wan gbo oooo