Оберіть трек для відтворення
(Who is this guy?)
(Timi)
Kurima Sinda
(What have I done? What have I done?)
If e no work, wetin I get to lose (I get to lose), everything
How many times I waka in the shadow of death, no security (oh-oh, oh)
Kin ṣ'iṣẹ kèkèrè, òwò nlá, jọwọ (jọwọ), 'til infinity
I don too make mouth, my God go run am
Baba, jọwọ, Májẹ k'òju ti mi
My ororo need refilling
No let me lose my way
Ṣ'ádurá like say I no get talent, when I dey pray for grace
What is this feeling?
Oh, I no fit explain
Help me, Holy Spirit (hmm-mm)
I no wan fall again (I no wan fall again, I no wan fall again)
Ọmọ, ọmọ, ọmọ, ọmọ, ọmọ
Ọmọ, ọmọ, ọmọ, ọmọ
Ọmọ, ọmọ, ọmọ, ọmọ
Ọmọ, ọmọ, ọmọ, ọmọ
Zero fugazi
Share my pain, they just want to party
Dem no send my worries, ah
Just dance, they just want to dance
Career, family matter
I good, but, how I go better?
Where dem stop, I put it on Jah
Mò má dè'bẹ, mò má tun kọjá
'Til everywhere burst, 'til everywhere nice bi Gongo Aso
Naira, pounds, with the dollar, oh
Ṣèbi Òluwá ni n ṣ'ọlá, who dey full stop our comma, iyá wọn
Until everywhere nice bi Gongo Aso
Naira, pounds, with the dollar, oh
Ṣèbi Òluwá ni n ṣ'ọlá, who dey full stop our comma
My ororo need refilling
No let me lose my way
Ṣ'ádurá like say I no get talent, when I dey pray for grace
What is this feeling?
Oh, I no fit explain
Help me, Holy Spirit (hmm-mm)
I no wan fall again (I no wan fall again, I no wan fall again)
Ọmọ, ọmọ, ọmọ, ọmọ, ọmọ
Ọmọ, ọmọ, ọmọ, ọmọ
Ọmọ, ọmọ, ọmọ, ọmọ
Ọmọ, ọmọ, ọmọ, ọmọ
(Millas Mix)
(What have I done? What have I done?)