Оберіть трек для відтворення
Hmmm hmm hmmm
Dzee yea
This kele wey I carry comot
She Dey give me headache and she no get panadol
This one you give me it is not a love
But baby give me something
Wey go make me
Man enough
Oya waka
Bend down
Alahamdulilah
Halla Mallam
For your own matter
Shazam music
Make I play you gelato
Mutafi Dubai
For my own garage
This one you carry for back
E Dey finish us
Everyday and night she dey give me love
She don give me charger with her screen touch
Baby send me body pics oh
Make I screenshot
Ah ah ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah
Ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah
Ah ah ah ah