Оберіть трек для відтворення
WOYO
Girl your the one that I ask for
Pretty fine thing rocking tom ford
I gbadu d way you Dey comport
You make a badman want Dey thank god
Girl your the one that I ask for
Pretty fine thing rocking tom ford
I gbadu d way you Dey comport
You make a badman want Dey thank god
Oringo Oringo
Oringo Oringo
Oringo Oringo
Oh girl if you leave na die I Dey
Oringo Oringo
Oringo Oringo
Oringo Oringo
Oh girl if you leave na die I Dey
Dem dey laugh the way I dey for matter
Even when I enter Okada
Ooo ijioma
You know I love your ofada
And e be you be the one wey dey ginger me
Aah obaby my inner me
Come deliver me
My baby my Indomie
Oringo Oringo
Oringo Oringo
Oringo Oringo
Oh girl if you leave na die I Dey
Oringo Oringo
Oringo Oringo
Oringo Oringo
Oh girl if you leave na die I Dey
Me and you we go Dey Dey Dey
My orente
Everyday is a holiday
Nothing spoil cause the raba Dey
I know am a born siner
PH boy wey get liver
Melanie Bobo brown sugar
Atarodo Ati hot Nigga
Girl ama hot nigga
So baby would you bend o
Bend over bend ooh
Bend over bend ooh
Bend over bend ooh
Girl I no go do you lego
Leg over leg ooh
Leg over leg ooh
Leg over leg ooh
Oringo Oringo
Oringo Oringo
Oringo Oringo
Oh girl if you leave na die I Dey
Oringo Oringo
Oringo Oringo
Oringo Oringo
Oh girl if you leave na die I Dey
Don't leave me shawty
Cause man go die
Man go die